BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
How Ghana authorities dey gbab syndicates wey dey lure Nigerians to di kontri for scamming jobs
Ghana authorities dey crackdown on cybercrime as dem arrest 53 Nigerians for di latest operation. For di last six months, dem don arrest hundreds of suspects wey dem jail some of dem for dis crimes.
Wetin Caf, Fifa dey do about Morocco vs Senegal Afcon final drama?
Caf and Fifa condemn chaos during Afcon final wey Senegal don win 1-0 for extra time afta Brahim Diaz miss last-minute penalty.
High-speed train collision kill at least 39 pipo for Spain
More dan 400 passengers dey on board di trains wey derail near di city of Córdoba for Spain worst rail crash in more dan 10 years.
Mike Ozekhome: Why Nigeria govment dey sue di ogbonge lawyer for court?
Di ICPC and office of di AGF join body to sue Mike Ozekhome aske of accuse say e forge national documents to take do wuruwuru for abroad.
Family wey jaguda pipo wipe out for Kano, police arrest three suspects
E no clear weda na one pesin or group carry out di killing wey Haruna Bashir, di papa of di house escape.
Nigeria go face worst hunger in 10 years sake of aid cut - Report warn
Di WFP tok say for Borno state alone na about 15,000 pipo dey at risk wit ova 13 million for di Northeast region wey go suffer malnutrition dis year.
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
Ghana ambassador for US confam say authorities arrest and detain di ex-Ghana small loans centre boss wey run away from her 10-year jail-term in Ghana.
7.5% VAT on transfer, Stamp Duty charge - Wetin be dis bank charges wey dey cause tok for Nigeria?
Many Nigerians dey complain as dia banks send dem notice say dem go charge dem 7.5% on top bank transfers. But dis na new change?
Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die
Imam Abubakar Abdullahi gain local and international recognition for im bravery for June 2018.
Ginger Me
Special Tori
How Nigerian students fit qualify for federal govment PTDF scholarship wey go send dem abroad
PTDF na govment agency wey dey established to build indigenous capacity and advance petroleum technology for Nigeria oil and gas sector.
'If you no do gra-gra sometimes, dem no go hear you' - Olu of Warri tok about di suffering for Itsekiri land
Di Olu Warri wey be di King, dey para as some Itsekiri communities wey also be oil producing area for Nigeria no get light and basic infrastructure for 60 sixty years despite di wealth dia land dey produce.
Wen di Nasa Moon mission go launch, who be di Artemis II crew?
Di first crewed Moon mission for 50 years fit launch for February, to prepare di way for landing for future.
President Yoweri Museveni win Uganda election to extend im 40 year rule
Bobi Wine call out di announcement say na "fake results".
Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump
Trump thank Venezuelan opposition leader María Corina Machado, as e call am "wonderful gesture of mutual respect".
'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle
Di husband of Aishatu Umar, di woman wey die afta dem allegedly forget one scissors inside her belle during surgery don follow BBC News Pidgin tok.
Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba
Michel Kuka Mboladinga almost become di unofficial poster boy for di Afcon even though e no open mouth tok even one word, sake of his unique Lumumba pose like di statue for stadium dey attract many pipo.
Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election
Voters fit push one leader into a fifth decade in power or support anoda candidate wey want change.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.















































